Relationships : The gods Are Not To Blame!

Canice

Some guys get mind oo...
.
You have a girl who is always "honeying" and "darling" you with her genuine mind,
With love and all she can muster.
.
But deep deep down inside of you,
you know say you no go wan marry am.
But you keep encouraging her to reject other guys wey fit fulfil her dreams.
.
Una get mind oo
.
Anyway,
Most of the time too,
The ladies who are in this situation always have another secret bobo somewhere wey them dey deceive say na only him them want.



While the bobo will love her with all his heart and money,
The babe go just dey collect the bobo money and be using it to buy gifts and food items to her guy wey no plan to marry am at all.
.
Finally finally,
When kasala burst, the babe go dey cry when the bobo wey she love don marry another babe altogether (wey him go regret to marry later later for him life)
While the bobo wey the babe dey deceive don propose to am before and she said she is not ready,
and the guy cry go marry another girl (wey go dey good to am ehn, but him no go love am reach the babe wey reject him proposal).
.
Everything bad that happens to us is our fault.
Think Back,
And you will realise that the gods are not to blame.


Comments

Popular posts from this blog

Relationships : Public Ex

News: Cultists kill mate at girlfriend's birthday party

Bedmatics: Bedroom Tactics!